Veteran Nigerian songwriter, Charles Chukwuemeka Oputa, popularly known as Charly Boy, says he no longer gets an erection.
Area Fada, as Charly Boy is often called, said this in a video posted on his known social media pages.
The 72-year-old had his first child when he was 17, and has about 10 children.
One of Nigeria’s most controversial entertainers, Charly Boy is best known for his alternative lifestyle and political views.
“Life is funny. I remember when I dey young. My mates dey school. Naso I dey impregnate women up and down. Me I come get 10 children, 16 grandchildren, I no know where dem dey,” he said.
“At a time, I married different women and divorced them. Naso I come meet one woman (Diane Oputa). I don dey there, for 45 years, she de look me, I dey look am, we no know wetin to take ourselves do.
“I remember one time in my life, I say if I die, dem go bury me with my bike, I dey carry bike, I don go South Africa, I carry bike, I go London, I come back. See now, for the past three years, I never ride bike.
“I remember one time in my life when I get dada, shebi una sabi me that time, sotey I say this na the last hair design I go do for my life. But my hair begin dey fall off, so I changed to ‘gorimapa’.
“I remember one time I go see yansh, naso I go dey shake, say this yansh is a wonderful material, but look me now, my prick no dey rise again. Abeg, how una dey see this kind life? Because the thing tire me o.”
Watch the video below:
Discussion about this post